in

Timaya-If 2 Say(Official Video)

Timaya-If 2 Say(Official Video)

Finally Timaya Has Done The Video To This Song Check It Out

52037 Views 24 Likes

12 Comments

Leave a Reply
  1. Timaya abeg leave DEM MAMA alone and move into something else

    All his songs keep sounding the same

    Imagine DBNAJ still saying "MAKE I TELL YOU THE KOKO"

    wth?

  2. If 2 say i be FIRST LADY i 4 be MITCHELLE OBAMA,if 2 say i be THIEF i 4 be NAIJA POLITICIAN,if 2 say i be SINGER i 4 be CECE WINANS,if 2 say i be PREACHER i 4 bcome JOYCE MEYER,if 2 say i be COMEDIAN i for be PRINCESS DAMMY,if to say i be ACTRESS i 4 be like SULIAT JENIFA,if to say i be MAN i 4 be like my BOBO,Just bcos i be MYSELF everybody screaming my name o.nobody fit be like me,i no go fit be like u.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *