in

Bandana – Fireboy DML, Asake (mix) Taylor Swift, Ali Gatie

Bandana - Fireboy DML, Asake (mix) Taylor Swift, Ali Gatie

Bandana – Fireboy DML, Asake (mix) Taylor Swift, Ali Gatie

Lyrics:
Low-key
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem, dem know me
Since ’06
I’ve been writin’ this story
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
I no dey blow trees
Orin lo nyi mi l’ori (l’o-o-ri)
Music chose me
Just know this and know peace (know peace)
I dey lowkey
But, I’m never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly
Na the love wey I see na hin wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shout out s’awon t’emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin’ (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin’ (l’Eko)
Mo gbe wan ni “is coming” (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
I’m never weak, I never cease (ahn-ahn)
‘Til eternity, I’m on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (awon da?)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)
“Dem no know wetin dey sup” (“dem no know wetin dey sup”)
But, low-key
All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)
I’m not joking
All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)
Since ’06 (’06)
I’ve been writin’ this story (sto-ry)
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
(Giddem)
Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)
Usain Bolt, mo d’aleba (aleba)
Shout out s’awon t’emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin’ (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin’ (l’Eko)
Mo gbe wan ni “is coming” (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money
Dem never see me comin’
Hmm-mm, comin’
Mo gbe wan ni “is coming” (mo gbe wan ni)
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)

Wallpaper: freepik.com

I don’t own the music in this video. Please contact the artist/label if you want to use it.
If you need a song removed from my channel, please contact me here:
đź“© info@themusicdigital.net
Tag:
top music, top music 2023 new songs, top music 2023 playlist, top music 2023, top music videos, top music 2022, top music videos 2023, top music videos 2022, top music 2022 new songs, top music hits, top music february 2023 playlist, top music this week, top music attorney, top music all time, top music arts, top music anime, all time top music videos, all time top music, top music billboard, top music background, top music beats, top music billboard 2022, top music billboard 2023, top music billboard this week, top music bots for discord, best top music 2023, top music charts, country top music, top music english, top music english 2023, top music channel, top music charts 2023, chill top music

#shawnmendes #senorita #lyricvideo #lyrics #edsheeran #onedirection #aligatie #mix #mixlyrics2023 #mixlyrics#MyAngelsLyrics #Pop #Vocals #Lyrics #TopHits #Hits lyrics #lyricspopmusic #lyricspopsong #lyricvideo #tiktokviral #tiktokhits #tiktok #tiktokvideo #LyricVideo #PopHits #justinbieber #charlieputh #passenger #maroon5 #wizkhalifa #adele #zayn #sia #onedirection #KatyPerry #EllieGoulding #PalomaFaith #EdSheeran #LewisCapaldi #RuthB #MileyCyrus #ShawnMendes #SongulBaytekin #avamax #ruthb #taylorswift

152 Views 3 Likes

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *