Party no dey stop, when we pop
Yeah we up
Plenty spending like it’s nothing
Party no dey stop, when we pop
Yeah we up
Plenty spending, like it’s nothing
See me I no dey worry ’cause Oluwa don co-sign me
I no dey put mind for wetin no concern me
Kind of slow but I’m always on timing, ahn
See my eyes don see many thing ti mi o gbadura f’ota mi
If you still dey hate, you need therapy
Good vibes, no bad energy, oh, ahn, yeah
Aje, ti n ba jade tan
Aya won a ja
Ti n ba ti fe mule na banger
Me wey I don high on paraga
How I go get time for wahala?
Find one girl wey fine like Rihanna
Spending like Obi Cubana
Leave acting for Tony Montana
Original not made in China
african party no dey stop lyrics adekunle gold party no dey stop zinoleesky
#zinoleesky #Adekunlegold #partynodeystop
2437 Views Likes
Zino just dey kill dem go I dey love you