in

Police No Fit Arrest Person Wey Use Stream Farm – Mr. Eazi

Police No Fit Arrest Person Wey Use Stream Farm - Mr. Eazi

@mreaziofficial talk to us about eim new song #SeeSomething, and wetin eim think about the mata of artiste wey dey use streaming farms take push dia streaming numbers.

Watch and use wetin you think about the mata. #chookmouth

202 Views 5 Likes

Comments

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *