carter Efe Wizkid Machala song crooner called out by brite Benson for trying to claim ownership of his song as he said in viral video
in this video you will watch carter Efe WizKid Machala speak
#carterefe #machala #wizkid #viral
87284 Views 1422 Likes
Aye 😭😭😭💀💀💀
This Carte Efe of a guy na yawa
Wow I love this ❤❤❤
Boss I salute you
Is not real
De guy want blow with carter name
Abeg get out here with your fake video. Make I unsubscribe you sef. Always na rubbish video u dey make
Ajee your tv na legit
Una go just Day talk rubbish
You be mumu wetin concern wizkid
You guys are too quick to judge
Oga how Caesarmilli take involve for the moment
Nice content
Erriga na trips
Carter Efe to the world 🌎… they can't stop ur shine bro ✨
Brother i wan make you help me push a video post how can we talk in private to discuss on it and amount it’s
Carter and Igbo na 5&6
How did that punk ass own machala? I nor see am o, or did anybody hear it
So Wetin bring Wizkid here mumu
Area represent full Time. Warri I too love their vibes❤️❤️😂😂
You don't know what you are saying
Damn your english is poor with heavy igbo accent. Damn , shit giving me headache
That guy is mad he want blow with caterefe name mumu evil
Bro I just want u to make a video pronouncing music
Why people just dey go against this boy when dem no say he don dey shine
Dey can’t stop your shine bro🥰
It's his time so anyone who don't talk about him now won't make money.
Keep on his grace will locate you.
Na so Dem talk for African queen by 2baba say him steal am ,bad belle may Dem lockup abeg. person weh don big don big.
I swear protect ur mental health anything wey no good for u,just gv am distance
Load of rubbish, you are happy making false accusations on someone. You can never make it 😅 do the game more better convincing
Eribaba x efe
Warri to the Fvckin world 🌎 ❤️❤️❤️
U dey crazy
Hello a good day for you, I hope you are doing well, are you interested in joining the great illuminati to get rich and famous above your expectations, and also have powers you need in life, come back to me for information on how to join the great Illuminati or bridge in and start enjoying the great benefits all members are entitled to receive…..
Reply with a Yes if interested.
Enemies everywhere
Erigga eyes 👁️👁️ ehn…..
Truly this your story is whack and you did not hit any point. You should get a better thing to do than just go to hit up the matter that is a misunderstanding and you come like this to paint another person bad that's disrespectful and not a real person
Catar stole this song
Guy may you people let the be, you people no dy ever see person who makes money or name without spoiling the name
Efe my man 💯
Obob the second machala nobi hear oo
Muuna leave the young growing artiste na
Which kine bad belle pipol b dis ??
Keep pushing bro👍
But dis na Duncan mighty new song ogogoro ft wizkid
Way to the top man no send anybody ooo 🤣
This one wan blow 😂
This guy is the next big thing
Too much motivation Erigga
Well shaa I don't know what to say since all comedian don turn to musicians